mami market
Naija
Alternative Form
Etymology
Na Mrs. Mammy Ode na she start to sell mineral for Army Barracks, Abakpa Enugu. Na her name 'Mammy de con start to dey call market wey dey inside barracks.
Pronunciation
- màmímákɛ̂t
Noun
- Where de dey sell someting for inside barrack or wey near barrack.
- Mami market tings no dey cost. — (Things sold at the mami market are not expensive.)
- People dey wey dey sell different different ting for mami market. — (Vendors sell a lot of things at the mami market.)
- Mami market tings no dey cost. — (Things sold at the mami market are not expensive.)
- Where de dey sell someting for inside NYSC camp.
Related forms
Synonym
Translation
English: mami market