okada

Revision as of 03:29, 4 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Na from di name wey Gabriel Igbinedion give im plane

Pronunciation

  • ɔ̀kádà

Play Play

Noun

  1. Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey drive.
    • You say you sabi drive okada, see now, you don gofall woman wey carry egg. Use your chest and gragra take carry your gbese.  — (You said you know how to ride a motorcycle, now you’ve hit a woman carrying eggs. Deal with your problems with your confidence.)
    • If you see money buy car, buy okada. You sha need wetin go fit carry you go office come back shey?  — (If you can’t afford to buy a car, buy a motorcycle. All you need is something to take you to the office and back, right?)
  2. Work wey person dey do.
    • Find work do. Even if na okada.  — (Find something to do. Even if it’s riding commercial motorcycles.)

Translations

  • English: motorcycle, commercial motorcycle riding