When person dey swear sey wetin dem dey talk no be lie.
Truetrue, I no insult old man.— (Truly, I didn't insult the man.)
Truetrue, if I follow di leg wey dis pikin bring come outside, true, I go beat am die. — (If I allow this child's waywardness to determine my reaction, I swear, I will practically kill her.)