bearbear
Naija
Alternative forms
- biebie, biabia, beard beard
Etymology
from English beard
Pronunciation
- bjɛ̀bjɛ́
Noun
bearbear: small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin
- I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka. — (I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
- Your bearbear dey worry you. — (You are carried away by your manly appearance.)
Translations
- English: beards