dis

Revision as of 14:27, 17 November 2020 by 160.152.249.27 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

  • di

Etymology

From: English This

Pronunciation

  • dís

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 907
  • Frequency rank in NSC treebank: 21
  • Frequency in raw corpus: 18014
  • Frequency rank in raw corpus: 28

Article

  1. na word wey people dey use to talk about something or someone
    • dis boy.  — (deuber__2103, This boy.)
    • because of dis she no fit breastfeed Orjowan.  — (bbc__86870, (Due to this problem, she was unable to breastfeed Orjowon)
    • You tink sey age really matter for person to decide on top dis matter for now?  — (WAZA_12_Lady-G_M__21, Do you think age really matters when deciding on this issue for now ?)
    • Dis im kain of demand fit caus katakata for family, but Samuel say im no get any wahala wit im parents and e be like say di tin sef dey make dem laff.  — (bbc__40724, ( Samuel's made a ludicrous demand but the demand only made his parents laugh)
    Dis life no balance at all, see as dis truck pusher dey drink garri for inside rainy season because e no fit buy better food  — NSC_Agnes_2020(Life is really unfair. The truck pusher drank garri under the rains because he couldn'tt afford decent meal.)

Synonyms

  • anoda

Translations

  • English: used as indicator

Pronoun

  1. wetin be say na im dem dey talk about
    • E no dey like dis.  — (NST_cleaned__9270, He does not like this)
    • Mummy, how much is dis eh… ,  — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__96, Mummy, how much is this eh...)
    So dis 'call to bar' dey important for any lawyer wey get plan to dey argue case for court.  — (bbc__77213, For every lawyer, the 'call to bar')
    De say, de no give any reason, wey make why, dis wi former leaders -dem, no take attend dis event.  — (ja102__4502, __no translation__)
  2. case-cop (frequency:2)
    Why e dey, why e dey be like dis?  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__34, Why is it, why is it like this ?)
    But God know why e take be like dis.  — (ONI_03_Stepmother-Problems_M__69, But God knows why it is like this.)
  3. case-conj (frequency:2)
    And you see if person car just get small problem, shout like dis, or any small problem like dis, di person don dey worry,  — (WAZA_07_Self-Medication_T__20, And, you see, if a person's car just have a little problem, he will shout like this or any little problem like this, the person is already worrying.)
    For 2012, di oga for Police then Mohammed Dahiru Abubakar give one order like dis and more than 3,500 checkpoints na im dem clear comot.  — (bbc__41983, __no translation__)
  4. case-mark (frequency:2)
    all dose one now na im come bring wahala for dis country sotay like dis.  — (deuber__2235, __no translation__)
    Because no be only government, government, government, government we dey shout, we dey shout for government, dey talk for government sey like dis, like dis, like dis.  — (ONI_24_We-Must-Do-Something_M__93, because it is not only government, government, government, government that we will be shouting... we will be shouting to government, he talking to the government like this that like this, like this, like this.)
  5. case-nmod (frequency:2)
    See you wey fresh like dis from head to toe, you con dey say na hungry wey con X.  — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__7, See, you who are fresh like this, from head to toe, you are now saying that it is hunger that...)
    Di go sell any of dis wi refinery-dem, wey fail to begin work proper-proper, by di end of dis December.  — (ja102__1541, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • dat 0.70 9250, this 0.68 6649, di 0.51 125660, every 0.50 1318, that 0.48 3460, anoder 0.44 349, anoda 0.44 1351, which 0.42 1954, last 0.41 3032

Antonyms

  • dat 0.70 9250, this 0.68 6649, di 0.51 125660, every 0.50 1318, that 0.48 3460, anoder 0.44 349, anoda 0.44 1351, which 0.42 1954, last 0.41 3032

Translations

  • English: no definition