dis

Naija

Etymology

From: English This

Pronunciation

  • dís

Play Play

Determiner

  1. Word wey de dey use dey talk about person or someting wey near di people wey dey talk.
    • dis boy.  — (deuber__2103, (This boy.)
    • Look dis car wey dey your front. You see sey e no be like dat car wey dat man want sell give you?  — (Look at this car in front of you, can you see that it's not like that car that man wanted to sell to you.)
  2. Word wey de dey use dey talk about person or someting wey di people wey dey talk don first know.
    • Dis life no balance at all, see as dis truck pusher dey drink garri for inside rain because e no fit buy better food  — (Life is really unfair. The truck pusher drank garri under the rains because he couldn't afford a decent meal.)
    • All dis tings wey dey happen no be sey im no first know o, im be just want see wetin want really really happen.  — (It isn't that he doesn't know all the things happening, he just wants to see how it'll play out.)
  3. Word wey de dey use talk about person or someting wey di people wey dey talk don first talk.
    • because of dis she no fit breastfeed Orjowan.  — (bbc__86870, (Due to the problem, she was unable to breastfeed Orjowon)
    • You tink sey age really matter for person to decide on top dis matter for now?  — (WAZA_12_Lady-G_M__21, For now, do you think age really matters when deciding on issues like this?)

Translations

  • English: this, these

Pronoun

  • Wetin replace di name of ting or people dem dey talk about
  • E no dey like dis.  — (NST_cleaned__9270, He does not like this)
  • For 2012, di oga for Police then Mohammed Dahiru Abubakar give one order like dis and more than 3,500 checkpoints na im dem clear comot.  — (bbc__41983, In 2012, the inspector of Police then, Mohammed Dahiru Abubakar, gave an order and more than 3,500 checkpoints disappeared.)

Translations

  • English: This