airforce
Naija
Etymology
From: English air force
Pronunciation
- ɛ́fĉs
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 5
- Frequency rank in raw corpus: 11625
Noun
- Person wey be militry wey dey fight for air.
- E be airforce — (Egbokhare_2020, He/she is a grade officer in the air force.)
- Airforce dey Enugu here dey patrol. — (ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__11, Air force officers in Enugu are here patrolling.)
- Militry branch for we country wey dey use aeroplane fight for air.
- Airforce don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy. — (bbc__13425, __no translation__)
Translations
- English: air force, grade officer