belleful
Naija
Etymology
From: English belly and full
Pronunciation
- bɛ̀lɛ̀fú
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 25
- Frequency rank in raw corpus: 4838
Adjective
Na sey person chop pass as hunger catch am and sey person do wetin make e mind and body come down.
- As far as sey e belleful you, we no get wahala. — (Egbokhare__2021, If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)
- We also get food wey you go eat belleful. — (JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)
- But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go belleful am. — (jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)
Synonyms
Translations
- English: satisfied