chopulate

Naija

Etymology

  • From: English chop

(The word gained popularity from a show on TV called New Masquerade. The character called Zebrudaya used the word frequently.)

Pronunciation

  • ʧɔ̀pùleȋt

Play Play

Verb

  1. Make person chop food belleful.
    • Omo! I chopulate wella for dat party yesterday.  — (Men! I ate to my satisfaction at the party I attended yesterday.)
  2. Make person dey enjoy wetin e get di way wey e heart want.
    • For dis life ehn I go chopulate any money wey I see now.  — (Right now I am going to spend to my content any money I lay my hands on.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: satisfy, content