ajuwaya
Naija
Etymology
From: English 'as you were'. (It is a military parlance bastardized form.)
Pronunciation
- àdʒùwájà
Noun
- na name wey dem dey call person wey dey do National Youth Service Corps member.
- See all di ajuwaya dem, white fouls. — (Egbokhare_2020. Look at these corps members, they are on white looking like a chicken.)
- Di ajuwaya dem remove dem hairdressing. — (NSC_Legbeti_2020. The corp members removed their caps in salute.)
- Di year I go do ajuwaya for dis life, I go do party o. — (NSC_Legbeti_2020. The year I am finally able to serve thiss country as a corper, i will surely celebrate.)
Translations
- English: a National Youth Service Corps member.