ajuwaya
Naija
Etymology
From: English 'as you were'. (It is a military parlance bastardized form.)
Pronunciation
- àdʒùwájà
Noun
- Wetin dem dey call person wey dey do National Youth Service Corps.
- See all di ajuwaya dem, white fowls. — (Look at these corps members, they are all wearing white looking like chickens.)
- Di ajuwaya dem remove dem hairdressing. — ( The corp members removed their caps in salute.)
- Di year I go do ajuwaya for dis life, I go do party o. — (The year I am finally able to serve this country as a Corp member, I will surely celebrate.)
Translations
- English: a National Youth Service Corps member.