double double

Revision as of 11:16, 3 February 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''double'' ===Pronunciation1=== * dɔ́bùdɔ́bù <sm2>Pcm-ng-double.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-double.m.ogg</sm2> ===Pronunciation2...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English double

Pronunciation1

  • dɔ́bùdɔ́bù

Play Play

Pronunciation2

  • dɔ́bùdɔ́bùl

Play Play

Adjective

  • Two tings wey be sey dem be di same ting.
  • When you don old, you need to work double wetin you dey do before.  — (bbc__99846, When you get old you need to do twice of what you used to do.)
  • You sef, everyting wey you dey buy double double.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2021, You, you always buy things in twos)

Translation

  • English: twice twos