double double

Naija

Etymology

From: English double

Pronunciation

  • dɔ́búdɔ́bù

Play Play

Adjective

  • Two tings wey be sey dem be di same ting.
  • Dat jeans na double double de dey sell am.  — (bbc__99846, That jeans is sold in twos.)
  • You sef, everyting wey you dey buy double double.  —  (You, you always buy things in twos.)

Related form

double

Translation

  • English: twice, twos