half
Naija
Alternative forms
Etymology
From English half
Pronunciation
- hæ̂f
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1483
- Frequency in raw corpus: 404
- Frequency rank in raw corpus: 770
Adjective
- A part wey come before di next whole
- half a million — (deuber__495, Half of a million.)
- Complete almost half a year, I no see any work do. — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__126, For almost half a year, I didn't find any job.)
- Na two and a half years she do with di company. — (bbc__72123, She just spent two and a haff years with the company.)
Translations
- English: two equal part
Adverb
- Na one of two parts wey equal.
- I dey buy am half, half? — (IBA_05_Cobbler_DG__114, Am I buying it in halves ?)
- From half baked graduate, we no fit get correct manpower. — (WAZK_12_Moses-Life-Story_M__38, From half baked graduate we can't get adequate manpower.)
Translations
- English: two equal part
Noun
- Na one of two parts wey equal.
- Mourinho con dey put am, dey feature am for first half. — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__185, Mourinho was then putting him... was featuring him in the firsthalf.)
- Di first half just end with Nigeria 1 DR Congo 0. — (bbc__34520, The first half just ended with Nigeria 1, DR Congo 0.)
- I get kerosine wey I go give you half. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__91, I have kerosine that I can give you half of.)
Synonyms
Translations
- English: two equal part