tanda
Naija
Etymology
From English stand
Pronunciation
- tāndá
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1900
- Frequency in raw corpus: 198
- Frequency rank in raw corpus: 1334
Transitive Verb
- Make person or someting stand and stay for one corner.
- Make una tanda here first, make I observe area. — Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.
Intransitive Verb
- Make person dey stay for somewhere
- Di Turkish minister for health still take time visit some people wey tanda for Hospital. — (bbc__32652, The Turkish minister of health still took it upon himself to visit some people who are on admission in the hospital.)
- Plenti communities dem dey under water while thousands of pipo no get wia dem go tanda and di flood still don destroy plenty farms dem. — (bbc__81923, Many communities are flooded while thousands of people do not have place to stay and the flood has also destroyed many farms. )
- Make person stand
- For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we tanda for corner. — (bbc__19785, In this picture, forget about people than stand, see the man that stood at the corner.)
- And I, I tanda ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself? — (JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)
- Make una tanda here first, make I observe area. — Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.
- Make someting be for one place
- Now, di High Court wey tanda for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election. — (bbc__75699, Now, the High Court that is located in Nairobi has ruled that they are supposed to add another candidate for the election.)
- Di club wey tanda for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday. — (bbc__33591, The club that is on the eighteenth position in France Ligue 1 sacked its manager Leonardo Jardim on Thursday.)
- Dem be digital services wey mean say na online dem go tanda, and dem go dey bring exciting short-short audio, video, graphics and even illustrations. — (bbc__28330, __no translation__)
Serial Verb
- And I, I tanda ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself? — (JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)
Synonyms
- kak 0.58 34
Antonyms
- waka, siddon
Translations
- English: stay, stand