kak

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kâk

Play Play

Verb

  1. . Make person wear better clot.
    • Dat babe kak for dat party, sotey I no fit look my babe wey sidon for my side.  — (The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was seated beside me.)
    • E good make man pikin dey kak wen e dey comot, cause this life na one o.  — (A man should dress nicely when going out because you only have one life.)
  2. Make person dey dodge.
    • As I see Ekelebe, na so I kak for one corner o.  — (Immediately I saw the police, I hid in a corner.)
  3. Make person dey for somewhere.
    • Mike Okiro, wey bin kak for di position.  — (ja102__5664, Mike Okiro was in the position.)
  4. Follow do someting.
    • Na at least 37,000 pipo, na-im don follo kak to take part inside di aptitude test, wey de bin do today, for di police recruitment exercise, wey dey go on now, for inside di contri.  — (ja102__3429, At least 37,000 people registered to take part in the aptitude test that took place today at the police recruitment exercise in the country.)
    • Tori say, di Joint Admissions and Matriculation Board don order all ein candidate-dem wey won follo kak to write di 2018 UTME exam, say make dem start to dey print dia examination notification slip as from tomoro.  — (ja102__4713, The news says that, the Joint Admissions and Matriculation Board has ordered all its candidate who wants to register for the 2018 UTME exam, to start printing their examination notification slips as from tomorrow.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: dress up, stay, hide, register