protest
Naija
Etymology
From: English protest
Pronunciation
Definition
Sey people dey para we de no gree put for someting
Noun
- #Na sey person blood begin hot ontop matter and con carry am put for head reach to protest.
- Why you want make people join dis ginger to protect di Congo Basin Forest? — (bbc__100711, Why do you want people to join the uprising to protect the Congo Basin Forest?)
- insert example — ( insert translation )
-
- insert example — ( insert translation )
Synonyms
Verb
- Na sey person blood begin hot ontop matter and con carry am put for head reach to protest.
- Why you want make people join dis ginger to protect di Congo Basin Forest? — (bbc__100711, Why do you want people to join the uprising to protect the Congo Basin Forest?)