dagbo

Naija

Etymology

  • Unknown

Pronunciation

  • dágbó

Play Play

Definition

  • Sey dem cheat person.

Verb

  • Dem dagbo am for market.  — (NSC_Ajede_They duped him/her at the market.)
  • If dem dagbo you for church, call ekelebe.  — (If you are duped in church, call the police..)

Synonyms


Translations

  • English: to dupe,to cheat