job

Naija

Etymology

  • From English job.

Pronunciation

  • dʒɔ́b


Noun

  • Wetin person dey do wey fit pay am.
  • Make we do better job make dem fit pay us better money o.  — (Let's do a good job so that we will be paid well.)
  • You no get any job to do.  — (You don't have any work to do.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: work, job

Verb

  • Dem job di guy when e go buy phone for Computer Village.  — (He was defrauded when he went to buy a phone at Computer Village.)

Related Forms

Synonyms

Translations

  • English: defraud, cheat