downstair
Naija
Alternative forms
From: English downstairs
Pronunciation
- dáúnstɛ̂
Noun
- Part of house wey near ground pass.
- The chair dey downstair. — (Egbokhare_2020, The chair is at the gornd floor of the building.)
- House wey no get decking or upstair.
- E build downstair. — (Egbokhare_2020, He/she built a bungalow.)
Antonyms
Translations
- English: bungalow, ground floor