upstair

Naija

Etymology

From: English upstairs

Pronunciation

  • ɔ́pstɛ̂

Play Play

Noun

  1. House wey de up wey get decking con get anoder one for down.
    • As e hammer e con build upstair for village.  — (When he became rich, he built an upstairs apartment in his village.)
  2. Part of house wey dey up.
    • Mama dey call you for upstair say make you bring dis bag.  — (You're been called upstairs by mom to bring this bag.)

Related forms

Antonyms

Translations

  • English: upstairs