go come

Revision as of 11:28, 26 May 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative form=== gocome ===Etymology=== From: English ''go'' and ''come'' ===Verb Phrase=== # Make person reach where e from comot well as e take comot di...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative form

gocome

Etymology

From: English go and come

Verb Phrase

  1. Make person reach where e from comot well as e take comot di place.
  • E get prayer wey your mama go pray for you wey go big pass e go better for you go come?  — (NSC_2021, Can your mother pray a better prayer for you than it will be well with you, journey mercies?)
  1. Sey matter don dey get as e be.
  • Dis na correct gen, no be go come, e go work well.  — (NSC_2021, This generator is good, it's not what you'll have to go back and forth for after buying.)
  • Di mechanic matter don turn go come.  — (NSC_2021, The issue with the mechanic is becoming drawn-out.)

Translation

English: Journey mercies, drawn-out