halfpasone

Naija

Etymology

From: English half past one

Pronunciation

  • áfpáswɔ̀n

Play Play

Noun

  • Woman wey don first get pikin wey never marry.
  • Di babe na hafpasone o.  — (Egbokhare_2020, The lady has a child out of wedlock.)

Synonyms


Translations

  • English: lady who gave birth out of wedlock