after one

Naija

Alternative Form

aftaone, afterone

Etymology

From: English after one

Pronunciation

  • áftàwɔ̑n

Play Play

Noun

  1. Woman wey don first get pikin
    • Even as I be after one, I still dey do sisi for my husband.  — (NSC_2021, Even as I already have a child, my husband still finds me attractive.)
    • Sey you be after one no mean sey make you dey tie wrapper upandown dey do like oldmama for house.  — (NSC_2021, That you have child shouldn't make you dress like an old woman at home.)
  2. Woman wey don first get pikin wey never marry.
    • E no get person wey no fit be anyting, even if sey di person na after one.  — (Egbokhare_2020, Anyone can excel even if the person has a child outside wedlock)
    • If I be after one nko? No mean sey make I marry who no get sense.  — (NSC_2021, Even if I have a child outside wedlock, and so what?)
    • curse no dey tear hole for body, even if dey call you after one.  — (NSC_2021, Insults should not demoralize you, even if you are called a person who has a child outside wedlock.)

Synonyms


Translations

  • English: mother of one