crasewoman
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English crazy woman
Pronunciation
- krèswúmân
Noun
- Na woman wey dey mad
- E be crasewoman. — (Egbokhare_2020. He is a mad woman.)
- crase of crasewoman dey strong pass craseman own if dem go talk true. — (NSC_Legbeti__2021. Insanity in the female is stronger than in male in all honesty.)
- E don tay wey dat im wife dey do like one kind crasewoman. — (NSC_Legbeti__2021. His wife behaves like one who may be insane.)
- E be like sey she only dey behave like crasewoman, I no believe say she no dey crase jare. — (NSC_Legbeti__2021. She only behaves like one insane, I don't think she is.)
Synonyms
Translations
- English: an insane woman