crasewoman

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English crazy woman

Pronunciation

  • krèswúmân

Play Play

Noun

  • E don tay wey dat im wife dey do like one kind crasewoman.  — (His wife behaves like one who may be insane.)
  • E be like sey she just dey do like crasewoman, I no believe sey she no dey crase jare.  — (She only behaves like an insane person. I don't think she really is.)

Synonyms

Translations

  • English: an insane woman