dry
Naija
Etymology
From English: dry
Pronunciation
- dráɪ̀
Adjective
- Make water no dey someting.
- You no reason sey dry fish dey make sense pass for egusi soup pass ice fish? — (NSC_2021, Don't you think that dry fish is better for Egusi soup than frozen fish.)
- Dry leaf for ground dey make noise as them dey match them. — (katakata__653, Dry leaves on the ground make noise as people match it.)
- Your yansh go dry. — (KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will be dry up.)
- nsubj (frequency:3)
- advmod (frequency:3)
- For East Africa, di countries there fit see very dry conditions pass normal. — (bbc__50105, __no translation__)
- Makrónisos island dry well well, water no dey there and stone full everywhere. — (jw__23494, __no translation__)
- conj (frequency:2)
- Coffee processing get two get types - dry and wet Coffee - From seed to cup — (bbc__25905, __no translation__)
- To make am, pesin go first uproot di cassava, grind am to flour, dry and fry am. — (bbc__53538, __no translation__)
- obl:arg (frequency:2)
- mark-nsubj (frequency:2)
- Dis one wey everywhere dry, no money. — (NST_cleaned__34917, __no translation__)
- I go clear busy, buyrn am when e dry. — (katakata__176, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- cold 0.76 151, hot 0.73 346, leaf 0.71 102, palm 0.71 81, bitter 0.67 36, fish 0.67 323, pour 0.66 199, cocoyam 0.66 22, smell 0.66 97
Antonyms
- cold 0.76 151, hot 0.73 346, leaf 0.71 102, palm 0.71 81, bitter 0.67 36, fish 0.67 323, pour 0.66 199, cocoyam 0.66 22, smell 0.66 97
Translations
- English: no definition
Verb
- Make e be sey water don comot for someting.
- E don dry. — (KAD_02_Football_M__68, It has dried.)
- Jehovah don promise sey: ‘I go dry all the water wey dey comot from una eye. — (jw__18253, Jehovah has promised that 'I will wipe the tears from your eyes.)
- E no dey dry for fire. — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__27, It does not dry on fire.)
- Make person no get money.
- Any day I dry, me, I dey task. — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__221, Any day I don't have, I, I task.)
- Sey someting no dey happen for somewhere
- See how Alaba be now, everywhere dry. — (LAG_33_Buhari-Recession_M__8, See how Alaba is; everywhere is scanty.)
Antonyms
Translations
- English: dry, broke, dull