oil
Naija
Etymology
From: English oil
Pronunciation
- ɔ́ìl
Noun
- Water water ting wey thick wey de dey use cook.
- Na only from supermarket I dey buy de oil wey I dey take make my stew. — (NSC_Legbeti_2021. I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)
- E be like say I still get oil for house . — (NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)
- Na water water ting wey dey for inside ground wey people turn to fuel.
- Delta no go fit depend on oil forever — (bbc__28099. Delta can not depend on fuel forever.)
- Di small kontri dey rich in oil and gas exports. — (bbc__20753. The small country is rich in oil and gas export.)
- Na liquid wey dem dey use rub body.
- Na baby oil dey good for harmattan period. — (NSC_Legbeti_2021. Baby oil is better during harmattan.)
- Use oil and moisturizer for your hair and leg join. — (bbc__97434. Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)
- Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
- Anointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. — (NSC_Legbeti_2021. Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)
- Okay na anointing oil e go be for sure. — (NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)
Related forms
Translations
- English: lubricant, cooking oil, anointing oil