enjoy

Naija

Etymology

From English enjoy

Pronunciation

  • ɛ̀nd͡ʒɔ́ɪ̀

Play Play

Verb

  • Make person dey receive satisfaction for someting.
  • I dey enjoy your step.  — (NSC_Tella_2020, I enjoy your steps.)
  • I enjoy di song wey im sing .  — (NSC_Tella_2020, I enjoyed the song he sang.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: enjoy.