enjoy

Naija

Etymology

From English enjoy

Pronunciation

  • ɛ̀nd͡ʒɔ́ɪ̀

Play Play

Verb

  • Make someting wey dey happen dey sweet person.
  • I dey enjoy your step.  — (I am enjoying your dance moves .)
  • I enjoy di song wey im sing.  — (I enjoyed the song he sang.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: enjoy.