blood

Revision as of 00:36, 23 August 2021 by 197.210.29.106 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English blood

Pronunciation

  • blͻ̂d

Play Play

Noun

  1. Red liquid wey dey flow for animal body.
  • As im fall pah, blood dey come out.  — (NSC_Tella_2020, As he fell down, blood was gushing out profusely.)
  1. Person wey be family relation.
  • See dat guy, na my blood im be.  — (NSC_Tella_2020, Look at that guy, he is my family member.)

Synonyms

Translations

  • English: blood, kin