chiefo
Naija
Etymology
From: English chief and suffix o
Pronunciation
Noun
- Person wey be oga of oga
- Na dem chiefo dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small holywater — (NSC_2021, Only kingpins buy that drink. Since we are not there yet, let's manage this spirit.
- No go chop money, chop chiefo money join your own. If you chop am, na your body go hear am. — (NSC_2021, Don't spend the boss' money with yours. If you spend it, you'll face the consequences.)
- Person wey be kegite people oga.
- Chiefo! I loyal. — (NSC_2021, Leader, I'm loyal.
Synonym
Antonym
Translation
English : kingpin