am
Naija
Etymology
From: English am
Pronunciation
- àm
Pronoun
Word wey dey show for inside talk talk sey na man or woman or someting di talk talk dey about.
- See am! — (WAZP_02_Porico_M__63, See it/him/her.)
- Ehen you go pour hot water on top am. — (IBA_10_Recession_DG__29, Okay, you will pour hot water on it.)
- Click on top am and press Manage ads settings. — (bbc__99599, Click the top and press Manage ads settings.)
- You and am go come be friend. — (jw__27517, You and I shall be friends.)
- I like di guy, I just like am. — (ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__73, I like the guy. I just like him.)
- 'Wen l don gbab am, l ask am say, 'Wetin make you do dis kain tin'?' But im no tok anytin — (bbc__8586, After I apprehended him/her, I asked him/her why s/he did what s/he did but s/he kept mum.)
- Word wey dey point go back to wetin de don already de talk about for inside talk talk.
- Okay oga now eh, dis eh Facingbook, and everyting wey you dey do for computer, you dey do am for a specific type of people, abi na general ting both di young, di children, di adult? — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__156, Alright sir, are your online activities on Facebook and other mediums on the internet meant for a specific or general audience that include both the young, the children and the adults?)
- Na only Jehovah you give am, and na only am you promise to serve. — (jw__3566, __no translation__)
- If we want worship Jehovah the way e want, we go use all our mind, and our power take love am and na only am we go worship. — (jw__3619, __no translation__)
- Dis group of players get special quality, not only ontop field but outside am. — (bbc__1991, __no translation__)
Antonyms
Translations
- English: him, her, it, I, he, she, dem, there