kpali
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English curving
Pronunciation
- kpálí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency in raw corpus: 0
Noun
- Paper wey person hold for owning someting.
- Di police stop am dey ask am for im kpali. — (NSC_Tella_2021. The police officer stopped him and he was asking for his license.)
- Di kpali im carry na fake. — (NSC_Tella_2021. The document he is holding is fake.)
- Certificate wey person collect for school.
- I don collect my kpali for school. — (NSC_Tella_2021. I have collected my certificate from the school.)
- De no get kpali for di job dem dey do. — (NSC_Tella_2021. They don't have certificate for the work they are doing.)
- Document wey person collect make dem stay for obodo oyinbo.
- De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo.. — (NSC_Tella_2021. They have given him visa to travel abroad.)
Synonym
Translations
- English: lincense, certificate, visa.