husband mama
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English husband and mama
Pronunciation
- hɔ́zbàndmàmá
Noun
- Wetin de dey call di woman wey born di man wey woman marry.
- Abeg come greet my husband mama. — (NSC_Legbeti_2021, Please come and greet my mother-in-law.)
- My husband mama tell me sey when pikin hard her born, she no do anyting pass to cry meet God for seven days. — (NSC_Legbeti_2021, My mother-in-law told me when she had problem getting pregnant, she only went to God in tears for seven days.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: A woman's Mother-in-law