chukuli
Revision as of 10:38, 27 September 2021 by 197.210.227.5 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From:''unknown'' ===Pronunciation=== * ʧúkúlɪ́ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Na paper w...")
Naija
Etymology
From:unknown
Pronunciation
- ʧúkúlɪ́
Noun
- Na paper wey person dey smuggle enter exam hall wey dey get exam question answer inside.
- Una no dey read now. When exam time reach now, una go carry chukuli enter hall. — ( insert translation )
-
- Invigilator don catch am wit di chukuli wey e hide inside im question paper. — ( NSC_2021, The invigilator caught him with )