chukuli

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • ʧùkùlɪ́

Play Play

Noun

  • Paper wey person dey hide carry enter exam hall wey get wetin go fit help dem answer di questions for di exam.
  • Una no dey read now. When exam time reach, una go carry chukuli enter hall.  — (You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)
  • Invigilator don catch am wit di chukuli wey e hide inside im question paper.  — (The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)

Synonym

Translation

  • English: examination malpractice