shingbain

Revision as of 11:28, 11 October 2021 by 160.152.112.47 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English shilling

Pronunciation

  • ʃɪ̀ngbȃɪn


Noun

  • Wetin de dey use talk about ting.
  • Babe shingbain no dey my hand.  — (NSC_2021,Girl, I have nothing on me.)
  • I no sabi shingbain as I sitdon for dat exam hall.  — (NSC_2021, My mind went blank in the examination hall.)

Related forms

Translation

  • English: nothing, zero