shingbain

Naija

Etymology

From: English shilling

Pronunciation

  • ʃɪ̀ngbáɪ́n

Play Play

Noun

  • Someting wey fit dey.
  • Babe, shingbain no dey my hand.  — (Girl, I have nothing on me.)
  • I no sabi shingbain as I sitdon for dat exam hall.  — (My mind went blank in the examination hall.)

Related forms

Translation

  • English: nothing, zero