keke

Revision as of 16:27, 12 October 2021 by 160.152.189.33 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''unknown'' ===Pronunciation=== * Kɛ̀kɛ́ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Wetin get th...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • Kɛ̀kɛ́


Noun

  • Wetin get three tire, one for front and two for back wey get engine wey de look like moto wey people dey drive.
    • Na keke I dey enter go work.  — (NSC_2021, I take tricycle to work.)
    • Keke just full everywhere for Lagos.  — (NSC_2021, Tricycle is found everywhere in Lagos city.)

Translation

  • English: tricycle