load

Revision as of 13:09, 15 October 2021 by 160.152.129.155 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English load

Pronunciation

  • loȃd


Noun

  • Someting wey heavy wey person fit carry for head or hand.
  • If woman do operation e no good to dey carry heavy load.  — (NSC_2021, When a woman undergoes an operation, it is not advisable for her to carry heavy load.)
  • E no good make man dey carry load for head.  — (NSC_2021, It is not good for a man to carry load on his head.)

Translation

  • English: load

Verb

  1. Make person carry someting wey heavy carry put for inside someting.
    • Driver don load di goods.  — (NSC_2021, The driver has load the goods.)
  2. Make conductor dey tell passengers make dem dey enter motor.
    • Dat bus don already load for dere.  — (NSC_2021, That bus over there is already filled with passengers.)

Translation

  • English: load, fill up