liver

Revision as of 13:11, 29 November 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''liver'' ===Pronunciation=== * lɪ́vɛ̀r <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Sey...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English liver

Pronunciation

  • lɪ́vɛ̀r


Noun

  • Sey person get mind to do someting.
  1. Babe you get liver to dey do dis kind risky work.  — (NSC_2021, Babe you are brave to engage in this type of risky work.)
  2. One organ wey de dey inside person belle.
    No dey smoke my friend if you no want make your liver spoil.  — (NSC_2021, Stop smoking dear friend if you do not want to damage your liver.)

Synonyms

Translations

  • English: Liver, brave