native doctor
Naija
Etymology
- From: English native doctor
Pronunciation
- nátífdóktò
Noun
- Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick.
- Dem con call anative doctor' give am. — ( NSC_Tella_2021. They now invited a native doctor for him. )
- Dinative doctor don sama dem wetin di cure be. — ( NSC_Tella_2021. The native doctor has shown them what the cure is. )
- Person wey dey do juju for person
- Oga stay one place make we know di one wey you dey do. Na native doctor you dey go see abi na pastor? Talk o. — (NSC_2021, Sir, be plain with us so we'll know what you are really up to. Are you going to see a voodoo priest or are you going to see a pastor?)
Synonym
Translation
- English: native doctor.