native doctor

Naija

Etymology

  • From: English native doctor

Pronunciation

  • nátívdɔ́ktɔ̀

Play Play

Noun

  1. Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick. / Person wey dey use traditional way dey treat people wey dey sick.
    • Dem con call a native doctor give am.  — (They now invited a native doctor for him. )
    • Di native doctor don sama dem wetin di cure be.  — (The native doctor has shown them what the cure is.)
  2. Person wey dey do juju for person
    • Oga stay one place make we know di one wey you dey do. Native doctor you dey go see abi na pastor? Talk o.  — (Sir, be plain with us so we'll know what you are really up to. Are you going to see a voodoo priest or are you going to see a pastor?)

Synonym

Translation

  • English: native doctor.