maga

Revision as of 16:02, 3 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''unkown'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-maga.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-maga.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Person wey no get sense and wey no shar...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: unkown

Pronunciation

Play Play

Noun

  • Person wey no get sense and wey no sharp at all wey be sey dey fit deceive am quick quick.
  • I don see one new maga.  — (NSC_2021, I have found another gullible person.)
  • Omo! dat maga don pay.  — (NSC_2021, Guy I got paid by that fool.)

Synonyms

Translations

  • English: gullible person