shakis

Revision as of 12:55, 6 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From Naija: ''shak'' ===Pronunciation=== ʃàkɪ̂s <sm2>Pcm-ng-shakis.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-shakis.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Drink wey get wetin...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From Naija: shak

Pronunciation

ʃàkɪ̂s Play Play

Noun

  • Drink wey get wetin dey enter person eye.
  1. Dis mouth wey you dey make so, if shakis show like dis, no run o.  — (NSC_2021, All your boasts, when the drinks are here, don't run.)
  • As you say you don stop shakis, oya, chop small pepper soup wit soft.  — (NSC_2021, Since you have stopped taking alcohol, please take pepper soup and a non-alcoholic drink.)

Synonym

drink

Antonym

soft

Translation

  • English: Alcoholic drink