taytay
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- téytèy
Adverb
- Sey someting don happen before before wey bi sey time don pass when di ting happen.
- She don come dis house taytay. — (NSC_2021, She has been here a very long time.)
- Na taytay dey don finish to dey build dat school. — (NSC_2021, It's been a very long time the school was constructed.)
Related forms
Translation
- English: very long time