OC

Revision as of 13:45, 7 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English officer in charge

Pronunciation

  • ósìi

Play Play

Noun

  • Police officer wey senior pass for station wey be say na im case dey im hand.
  • OC don carry di case go anoder level.  — (NSC_2021, Officer in Charge has made the case a classified one.)
  • If you don beg all the korofo finish, you go still go beg OC.  — (NSC_2021, When you are done begging the police corporal, you still have to beg the Officer in Charge.)

Translations

  • English: officer in charge