bet
Naija
Etymology
From: English bet
Pronunciation
- bɛ̀t
Noun
- When person use money take play game same someting go happen or e no go happen to get more money.
- I dey tell you say na bet your papa dey use all im money do. — (NSC_2021, Itold you your father spends all his money on gambling.)
- Nabet dem dey bet for here. — (NSC_2021, This place is a betting house/site.)
Translations
- English: bet, gamble
Verb
- Make person dey use money to play lottery to get more money.
- insert example — ( insert translation )
-
- insert example — ( insert translation )
Translations
- English: bet