bet

Revision as of 11:59, 8 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English bet

Pronunciation

  • bɛ̀t

Play Play

Noun

  • When person use money take play game same someting go happen or e no go happen to get more money.
  • I dey tell you say na bet your papa dey use all im money do.  — (NSC_2021, Itold you your father spends all his money on gambling.)
  • Nabet dem dey bet for here.  — (NSC_2021, This place is a betting house/site.)

Translations

  • English: bet, gamble

Verb

  • Make person use money play game sey someting go happen or e no go happen to get more money.
  • Young young boys of dis generation no sabi pass to dey bet  — (NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)
  • We bet sey Chelsea go beat Barca.  — (NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)

Translations

  • English: bet